Khaid - Anabella (MP3 Lyrics)


Anabella Lyrics By Khaid (MP3 Lyrics)



Anabella Lyrics 





If I ever hurt you girl l’m sorry
(Girl l’m sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddyyyy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I No send carry my money make we go faji


Baby, wetin sup ooo?
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo

Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want I be talk and do
Money too long e get part 2
I know say you dey feel me, so no go dey mezebu

Girl you dey reason me one kind and e dey pain me o
And e dey pain me
If na cash wey you want I go waybill ooo
Girl if you ever fall my hand that thing go change me oo
Say e go change me
If I go ever love you na maybe ooo

But shey you know say if I
If I ever hurt you girl l’m sorry
(Girl l’m sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddyyyy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji

Anabella Lyrics By Khaid (MP3 Lyrics)


Baby wetin sup ooo
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo
Timi Jay on the track


 DOWNLOAD MP3